vintage inspired wears for maid of honor in tea length
Sapele Tafia Midweek Pm News/Update
20/09/2017
Report enter studio just now say those owisusu police wey dey use red jetta don cause one serious accident just now along New Road by that Woman Church before Ogbimi Drive. The person wey involve for this accident na one fat black girl wey dem dey call Esther wey dey stay for Ireto road, as we dey report so, dem do rush her go St. James Clinic for Amukpe. Her face, mouth and waist scatter finish as we pray make the tin nor aff... vintage inspired wears for maid of honor in tea length

Continue Reading